This thing wey happen, if na naija e happen, some dumb people by now go dey upload stadiums with roof for twitter just to drag naija 😂I teach you work now, u don dey use am anyhowThey started the match without himThey suppose dey do stadiums with roofs nowSango don go disrupt match 😂See wetin Gundugan cause 😂😂In big fixtures there's actually always lots of goalsThey don cancel am 🤣🤣🤣If this na biggest fixture, weytin u wan call France vs BelgiumU don see biggest fixture baHe said him maale na EnglishThe biggest fixture about to go down 🔥Which of ur house e dey go?The swiss team is good but England will sack them. It's coming home.What if England no win tomorrow faThe expected goal already showed that isak is better.England should get ready for the Swiss sha 😂But this score line
I dey expect better dragging 🤣🤣🤣
Match still plenty shaNormal sha
Italy no strong at all for this tournamentSo Italy dey go house todayI no even know say match don startThis Italy just be like arsenal sha..
My expectations for them was highRemind me next tomorrowNo.. No doubt but Italy is piece of shitGo watch m .... Absolutely beauty