NPC pidgin contest, how to making steemit more better

tabithaaa(38)
Published in
#npc
Words
66
Reading
1 min
Listen
Play
9y

ogoowinner@ogoowinner thanks for promoting the language wey be say na im join we nigeria together........... I hail you oo

Here is my entry to the tori wey dey for discussion today

Wetin i wan contribute be say for steemit another person no suppose to have access to another person wallet, I don't back the idea.... Na my own suggestion be that,

Dij氓t2 20180208_011529.jpg

thanks ogoowinner for this opportunity

NPC pidgin contest, how to making steemit more better | Ecency