RE: RE: AFRI-TUNES WEEK 8 || Chrismario~We are one Family
You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 8 || Chrismario~We are one Family

Words
50
Reading
1 min
Listen
Play
4y

Man! see as you handsome... You come sabi sing, and play all the instrument wey dey for this world. Chai, God when oh!...

I no fit follow you drag woman as she no go even look my side. Aswear!!! you be my role model like this oh.

Nice entry boss!

@starstrings01: Man! see as you | Ecency