RE: RE: My Pidgin Story~ "Na Eatery Shame Me" Hive Naija Challenge
You are viewing a single comment's thread from:

RE: My Pidgin Story~ "Na Eatery Shame Me" Hive Naija Challenge

Words
63
Reading
1 min
Listen
Play
6y

zelypearl@zelypearl na dis one u talk say u no sabi pidgin? Anyway,i like ur story sha but DAT one no go make u stop to d go eatery na,if u continue to go,e go even help u make u no shy again,afteral, even if u shall shy, shall u shy for food?

Make I come comot o make my mouth no kill me

@sirmartinet: @zelypearl na | Ecency