RE: RE: HIVE NAIJA CONTEST - MY SECONDARY SCHOOL
You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE NAIJA CONTEST - MY SECONDARY SCHOOL

Words
53
Reading
1 min
Listen
Play
6y

Broda i salute u as u welcome me , as for white man to read pidgin, bro,make him follow feel aw e been dey us dat time them start to teach us english for school,lolll

starstings01@starstings01 na new i be o,so i for just like get any help wey dey

Canwee means refectory

@sirmartinet: Broda i salute | Ecency