NPC @ogoowinner. Block button

samfo(36)
Published in
#npc
Words
77
Reading
1 min
Listen
Play
9y

images(6).jpg
Block button don dey since d arrival of d internet.

It make am too easy to ignore all Una wahalas.

If u no gbadu person,just block am and e no bug Una ever again.

Make u na no dey worri una self about person wey dey call Una an asshole for

blocking everyperson you no like, simpli because you fi block them too wey dey no

exit again and all wahalas don solve b that niyen.

NPC @ogoowinner. Block button | Ecency