How much i love my country naija 😃 😀 😄
As in ehn
Once there is money relationship don set...
As in
Lets see it like this with a scenario...
A friend of mine got married last year despite he is my age oh, although i never too old 😁
Me sha know say dem never born me well cause pepper never rest a d i never see road finish...
The wedding was a banger tbh...
Lets be plain here
What do u even think makes a man ready????
As we all know location matters, as far as oyinbo dey concerned o if pikin don reach 18 then the coconut don mature meaning say u fit do things as u want...
But for naija, my brother u beter calm down think twice and look front before u fall jabirata...
I can date a woman older than me if she get bar oooo...
You see the thing about age ehn being a thing of life... i go say make everybody just gettat cause every man get him own race to run....
Me i sha like money and all of us self like am 👍 👌
But the fact that money can't buy valuez matters...
Values must be a thing that muzt be present not withstanding the age...
I don talk my own oooooooooooooooo
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #25 - "The Age Factor"