That their twitter handler na werey normally
Same way Europa use Liverpool catch cruise last season..
Come outside make we fight
I was waiting for you to say this.. That tweet got their highest impression.. Same as this Chelsea own for Conference
Na normal thing na
Na mad people dey always be there admin
Trained by Victor Boniface
The game make sense sha
If e don dey remain two days abeg drop am
I must chop million oo
Play am now wey the odds high
One guy for my area he nick name na "big odds million ticket"
The guy be get clothes before but now, na one lace I dey always see am on
Hope you understand
But my guy, how many times u don quit now??
I no fit count am again oooo
The longest was to months
Since then e no dey pass month
He lack wisdom and common sense
My bet get limit oo... I must chop I must chop naim dey wreck people o
Na the money wey them dey give me I dey use chop them back this days
E dey sweet me for body
Very bad o... U see that 'fast bet' naim bad pass ... E dun wreck so many guys
Person play all these virtual football( seju baby)..e chop k for hard attempt