As Dem create this earth naso e don b
This life self get as e be
And e go continue till thy kingdom comes
Them dey move contrabands or them dey claim boundaries
Bad people no de rest,and de no de gv up
Una de land no know say people de water de protect una from any hostility from waterways,if not,na from water 🌊 Dem go dey use come kidnap,rob and kpai una,see as I zoom land gv una abi check the way in dey do mouth for the end machine wey go scatter body to pieces
For my neck u go see something like scar for there,na my st bullet wound
Carlos beats Djokovic 🔥
Imagine Spain Euro to today
What a day it would be in Spain 🇪🇸
Some Chelsea fans brain 🧠 tiny I swear
How do you wish England bad cos Palmer is starting from the bench?
Who made him start ahead for God's sake?
They want Spain to win
All Chelsea fans around me are supporting Spain
They were complaining about Palmer not starting matches.
Omo, I nova see that kind thing for my life