I'm telling you, i know wn get headache.
Abeg may Euro start.
Hahaha
I don wash hand for there mata
Make una leave Finidi o
NFF listened to people
I no too follow news this days sef...I been de occupied
Make una see wetin I see o
Hmmn Finidi, u do this one o.
Well we still preach patience sha
Preach patience with country
For qualifier to world cup
Good morning Finidi
How the night aburo finidi
@β¨~Lowkeyβ© Frankie De Jong has injured again and it's not looking good at all.. Will be withdrawn from Euro asap
Go check checker for zksync airdrop
Leave football
Make Barca sell this guy
Profit
Sell hospital client to who?
The more injury he gets the more his value drops
Chelsea, Newcastle, Man United
Sorry bro.. He is just testing next season clinic visitation.. Pre season clinic
Chelsea's Maastan has been called up to replace him π―
Funny how you didn't even what i typed
Wtf is Matasan?
Big teams will cook next season
Motta Juventus π€
Omo... E red for Flick small sha
Deschamp no like the way saliba de play, he don talk am bfe
This Saliba wey just finished interview the other day saying he is the best in EPL?
Best centre back in the league according to some arsenal fans we dey take cana
This Champman of a man na werey
He go explain tire