Money problem will disappear
Flick will change everything
U pack Brighton back room staffs as ur own back room staffs and u dey expect result of Real Madrid
Thanks jare
Bye bye again
Imagine mentioning Sergei Roberto. 🤦🏾♂️
And them say they go tru many things for years
I no even no wetin we dey argue sef.
You fit attract players pass Barca ni?
E dun tey I listen to m o
Na only Madrid get the kind pull power Barca get sha, even in the middle of sapa they still fit hijack player from any club hand
I no know why I allow the talk plenty.
I was just interested in knowing what they went through that made them start celebrating Conference league.
I remember telling someone, I think in another group that Liverpool wanted Moses Simon, they like wanted wanted him but the deal no dey known to the public
The guy say I dey talk trash
Awoniyi just confirmed what I said
Make we dey wait for the actual problems they went Tru Sha..cos me still de wait
Yes now.. dey wanted him that time now but e no too dey public
Like everything was set and done, paperwork sent to Simon mail
Omo, you need see the way them dey yeye me the day I talk this thing
Maybe na cos I no be Fabrizio
Everybody no say we been want am na, even though the deal no too get media hype..even doku at some point we been want am I no come know wetin happen again
You go wait tire
Naso I talk about Osimhen deal too say the actual money no reach but they use am do money laundering
Una dey always want players.
Even Chelsea dey hijack players from una
Shey u sef dey follow them say I talk jatijati
Liverpool don "Want" all top players in the world at some point
Simon own dey very under the radar