Davido girlfriend drops out of school

nancy007(49)
Published in
#busy
Words
159
Reading
1 min
Listen
Play
8y

images (11).jpeg


Una good afternoon i wan yan una tori
I hear say Chioma wey be David girlfriend leave skool because of moni this news dey scatta my dada how person go drop 4rm skool 2 man wey neva marri ham no be stupidity haba.

Naso she reply say she no drop out of Backock univerity because Davido she say she get admission 4 the skool 2012 and suppose graduate 2016 and now she dey her third year abeg how this story of 2012 and 2018 take match third year by now haba who sure say they no withdraw her self. Abeg make we learn how to spice our lie. Chioma no allow your man take all your responsibilities or ease you go be him slave.
Word of wisdom to ladies
Do not allow material things take hold of your life cause it will rather make you look down on you women are suppose to be helping hands to their man

unnamed.gif

Davido girlfriend drops out of school | Ecency