A Warm greetings to everyone. I trust you're all doing great. Welcome to Hive Open Mic week 271. The theme for this week is "The Mountain" and for this reason I'll be presenting a cover song titled "I No Fit Shout By Frank Edward.
The song is a heartfelt prayer to God, asking Him to breathe His way upon us. It's a powerful worship song that reminds us of our needs that he is there to answer us at any given time and as a child of God anything you are doing always put him first and her will answer you,just like this line in the song that say E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
So in everything you do as a child of God don't forget to put it in the hands of God almighty.and i believe that you all will enjoy my presentation.
Thanks for visiting my blog
My Facebook link 馃憞 馃憞
https://www.facebook.com/share/1ELXc19gQ9/
LYRICS:
Lyrics: I No Fit Shout by Frank Edwards
Eyah eh eh
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
If no bi God o
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Na you change my life o
You do am sotey
Sotey
Ugochuchukwu don dey work
Baba carry me do what you like o
I throwey salute o o
Eyah eyah eh
Eyah
Everything I touch
E dey work
Everytime I pray
You dey answer
Every song I sing
E dey sell
Na which kind of love be this eh
You dey carry me like baby
You be my everything
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
Ije ije ije ije
E no matter who you be
E no matter wetin you dey face o
Haaaaaa ha
Almighty father o
Na Him go do am for you
He go do am sotey
Bad belle people go vex
The more they vex o
The higher you go dey go o
Tell me wetin your son go give you baba
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele
鈻讹笍 3Speak