morenikej
@morenikejResource Credits
Available
Used
Created
2017-12-12 00:43
RSS Feed
RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?
Ewoooo! Chai chai chai.....so wetin i yen for the post made sense. I no know o i just try am if e go make sense o. Una weldone o and thank you for choosing me among the winners. Your head dey dea @ogoowinner