Back to Barca?
you dey for game?
No
馃毃 Miroslav Klose could become one of the assistant coaches if Hansi Flick returns to Bayern as head coach!
(Source: Plettigoal )
No be lie o
Wetin sup?
Flick back to Bayern?
You don see this power book trailer?
Take BMF
Continue powerrrr
Real
E be like Tariq go off Effie
Diana
BMF also make sense na, the finale today sweet, next up is like they're expanding into Mexico
E off am anyhow
Yeah
Take BMF
I wanna watch Riq mehn
Fuck
Na that Effie I want make Dem off
That one go collect
we dey run that quiz tonight?
Riq na still idiot, ghost and Tommy no go waste time before them off those small rats fucking with riq and he wanna be ghost
With her baby face, I no like her
Dem suppose put everything that happened in real life?
The way some of una dey watch film sef
You don Dey see work or Caicedo now?
Say Narcos na hype
Mount injury again
Abi you never see am?
We sign their best player Una
Go act your own
Kylian
Announced he鈥檚 leaving
Na havertz them talk this one o
Dawganauts?
Na kid, i no blame am.
And he fought not to be like his father, but now, he don see life
Dey play
Werey don announce am last last officially
Then what鈥檚 the point making a reality Tv series ?
If na you, you go stay?