Abeg Lacazette enjoy this one.
Real is also said to be blocking Mbappe. Well I think Mbappe needs that break.
Only one France player in that Euros squad made the Olymoics list– teen sensation of Lius Enrique's PSG, Zaire-Emery. I think this may have to do with allowing players rest..
Nah make you use your sense ...
You see say she dey exhibit some nonsense traits
Flinnnnnngggghg
Lenu simp wey better Berry cook
Sit this out Adamu
Evening..been a minute. We haven't heard from you on here. Good thing you are well and alive
Na that Reguilon part sef vex me more
I'm fine dear
Hope you are doing well?
No wonder we no see khalifa and kenny today
This is will also be the pay for corpers if accepted right ?
At the end of your service year you suppose marry sly
If dem dey pay k then nah k for corper
Where did you get the percentage from?
Learn before you go dey yarn dust
The current minimum wage na k and na Wetin them dey pay corpers too be that
Where you come see the %
You daft mehn..make I learn what?
You know how much I been receive during my service year?
It's k..so that % na the k
Nah k man