Dem don play the match for your dream ni?
U mean Arsenal
My initial prediction o, only to see say person don talk am
To think say Madrid even go from to without even making finals 馃榾
Madrid gave them enough time till our Messiah cristiano came in
Omo, una goodnight jare
When Wamuonso comes online, make una greet am for me
Coach wamu wamu
Asin, dem come dey collect am like water
Ah!
You finally won!
Congrats!
Drop your account details
Congratulations to Chelsea
Haaaaa
God fit help me slap u today
The funniest thing be say.. If to say Dortmund win Chelsea for still collect money
Lmao
Your surname na OPay?
Shebi na una neighbors, una fit find them tiri k inside the funds
"Different patterns" 馃幎 Sheyi Vibes
Na k I go share each be that
U know say endy self dey
Make we gather share am
Him steal my mind go predict wetin I wan predict
Better they go back border
Shebi na u de sell arms to herdsmen
I have seen the John Terry days at Chelsea block every and anything from outside. We called them an organised side init?