A tree can't make a forest they say. A team doesn't make a whole league.
The best leagues in ALL EUROPE this season are no mystery. Spain doesn't come close!
I know sha, e dey shock u say the Italian league has lived up to my 'hype' since last year. Just Inter I expected more from, but however they've been outstanding this season.
Herbaycity Uptrennd.: Dey never add them cos na Gold cup dey win
How person wan take withdraw him winnings with that bonus money
And y the winning no de even reflect?
You ain’t the only person that thinks Seria A is on top right now.
Before you even start raising dust, we don talk am pass.
Stay on the topic. It’s about you saying “Spain is going down”.
Tosynemuch: That Mourinho years unbeaten at home no be here ooo
Wey I been dey calculate my winnings excluding stake funds
Even the ones we cut no de show cut...I go still cal the Pablo wey tell me about the site make e explain
Na wetin dey shock me be that
And the domain name looks real
Torh na so me sef see am...make we still de look Sha
I wondered exactly what he did to get past that defender until the video was replayed
Mason mount de bit Medal not knowing he cost Manchester united extra m without any input
Eden Hazard no even de Spain
Chelsea just day print.