Aside Notcoin and Catizen, I can't connect main Telegram wallet to any other
Tbh, I'm very sceptical about a lot of them and they are everywhere
I share the same view ...o just do Hamster combat and Blum... everyone else can pause
Na so telegram airdrop been cast
Me and hamster and tapswap I dey loyal too
Even there, my loyalty is in question.
That tap swap bah I no do am oh ...if e cook toh good for the tappers
Yes. Lately they are acting funny
How much be their pre-market?
Even their latest task na naija TG e dey direct us to 🤣
You don forget that cheat code you gave us
I never see the token but out of I'm eligible for
That claimable means we qualify?
Make we see wetin dey want give first 😆😆
Because I no just understand Dem again self
Nonsense and ingredients
Its showing the same tn even for new wallets
This thing don dey turn invite only
Me sef need ref for today's task
Just join for joining sake. I know ya rich 🤣🤣
So dah means uv not started abi
You know it's not possible. I'm active on warpcaster
My nomination is exhausted today
Ok ok
Don't understand how it works, put me through na
Have you been able to check your allocation?
Catizen that opened another chain?
Come nominate me na
emmyseg
Nominate