If he do nonsense that one go clear am once
He's not just ruthless as Harvey
Yeahh
His nature
Speaking of being smart
Mike is up there
If Harvey get Wild card against you
He go too Press am to the end
But Mike dy always hold back
All the state attorneys they faced stressed them out
Intelligent yea but smart maybe a bit
Like mike didn’t carry harvey for more than seasons
Dem go sack am before that time
Lol, I was gonna say this But not a bit
Samantha good too o
But she cross the line too much
When Samantha dey hear Mike hype, she think say them dey cap
She no knw say Mike na smart man
She said Mike dey quote bylaws like say he dey read news paper
Yes he is
His ruthlessness made give him an edge over Mike sha
But as Mike comot that show