Hmmn, both of them strikers,who are physical,esp Mateta. What's Titi up to? Maybe wants to bulldoze young defenders in that Olympics.
Senor COMRADE today na monday, activities choke, I just de come online... deposit small change, he get option to use bonus play and he get option to use real funds play, play games with both the bonus and the real funds separately...na wetin I do be that
Same here
I don do that one since morning
After this and hopefully the game come shey we go see am remove
Harry Kane and Kylian Mbapp茅 finished as joint-top scorers () in the Champions League this season 馃幆
Back in the day's wey Ronaldo and Messi dey score like water for champions league
I swear.. Madrid should give him of their Champions league trophies 馃槩
We no need am make help us dash una neighbor make them get peace of mind small
Everything wey una dey talk since no pass this sticker
Jomex we must win million for Euro's
If u flex am three the money go too small
So na ur personal shit I no fit reason am say na lie
If u post Lambo for group I no go say na lie
If u go put like k come flex am na mad money be that
It would've been like -m for k flex
And around m for flex
I checked it after e cut 馃槕
But who go believe say go come
No go post ur own say the th time Arsenal won a European trophy.
Na people wey don win European trophy cruice make u dey find fault
And mind u Liverpool did it in the 's Incase if u wan argue
European cup whatever
I rest my case
Simple question