Stickers Boys : A Freewrite

Words
161
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Be like them catch raphinha de wankThis is why I can never be a professional footballerE go favor you and your extended familiesYour phone need torch to dey on before you screenshot?This Kyari name, carry curse😂 so you fit dey wank anytime you want?So the married ones nkoThem no go knack for house?I wan understand something nawTwo days before games them no go reach house?Send code make I help you test amNo na

E Bo carry amUse your tears boil rice, you no go need to add salt laterBe like say you learn new skillOmo who get chance abeg make e spam me sticker abeg pesin wan dey whine meThe way you dey always type this shii with boldness for me😂😂I hear say bode na championHand go touch you soonYou want make your phone hang?Abeg if you get send for direct message abegThem go soon jigbe again.

Is this lady not the same person that was involved in that leak? 🤔

Stickers Boys : A Freewrite | Ecency