I Cucu see am I was like Wetin Dey do this one馃槀馃槀馃槀Your shooting skill weak pass the man wey shoot Trump...
You should be ashamed of your lifeWhy you Dey cry say we sabi the original?You post your own I post my own you Dey cry say we sabi the originalPoll way Fabian Ruiz no deyWhat is Saka doing thereAfter everything own goal has done?E suppose do something today shaBecause why you no go win euros still do 007How olmo go enter that teamLol...
I just know say this mumu go come outIf foden blanks today it's 007 in this euros