Fear Yoruba carpenter o
Wetin bring Yoruba enter here now
This thing is actually painfully funny
More like Paqueta ti gba
No b small
This one na asun e b o
Slot might change the guy sha
That year Barcelona carried it instead of Chelsea
Upon the fire Chelsea carry come CL
This night lasan he pain me gaan
Dey pursue this ref like wayray
Valverde’s Son comfortably sitting on Arsenal’s dream
Na because na Barca
Na why Madrid matches de sweet me these days
The Old Trafford honours board has had a fresh update
Chelsea trophy this season..the London cowboys
Na people go come for my head
Animalia derby trophy..they play with wolves
Cow boys vs wolves
At least we carry PL summer series
B u think say we go without anything
Better rethink am
I no b ass na o
Na trophy bdat, trophy wey my networth expensive pass
Check him price, check fa price
I no go talk again
Make we argue with away data
I no go check anything about less privilege trophy
Chel shit o... Na arsenal come go without anything
Toh shebi Calabar cup too na for idp people
Make we wey win better cup dey observe
If clubs de talk make ass na de run kitikiti de hide o
U b Madrid?