Surviving Factor : A Freewrite

Words
109
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Omo,,,na wetin Dem tell me yesterday, I manage get... today again..where I won seeI don use my wife do referral for today

We go survive Who Don withdraw from dflow wallet. I dey try send Sol to the wall let make I use am as gas fee take withdraw e dey say erro abi na phantom wallet dey cause am niImport the wallet to Phantom and do what you want toIs already on phantom. E Don work I had to increase the amount of SolE dit still be hamburger u go chop last lastWetin you see for this Dotcoin ? Anything special?.

Even if na 100$ drop na something

Surviving Factor : A Freewrite | Ecency