And wetin concern me with city
Comprehension be some of una problem here
Doesn’t know you’re talking about Liverpool I thought you’re referring to the whole big
He no understand ur English no Dey worry urself
Albino couldn’t see anything but your pot belly and rough face
Road to Ishara still smooth pass your face
Prove me wrong Mf
U leave pilot wey talk am com dey ask me
At least you Dey see me now
I no Dey streak you on snap?
The one u send yesterday na only ur carved hair i see
I no look ur face well
Tobi dey send news, he wan become admin or what?
You never sabi the work sef, na only fab news you dey copy.
Go learn work from ameenu
Boy wey ur mumu club go use m go buy soon!!
Make I go carry that option for France and Spain
Una
Something Wey I don Carry already
I carry am before them commot am as I no quick play the game
k is a way to start
By October another strike for another increment
We will be there
Palmer’s celebration in EAFC !!!!!
Yo san kosan, ki olohun mafi werey danwa wo
I hope they implement soon and for currently serving corpers not a new batch 🥲
This one didn't score when they needed it to qualify
But i wan understand something abeg Shey Messi broke?
As griezman don start to dey hit bar I don know say na bad market
what do these clubs have in common?