I even said European trophy cruise just for u to understand yet u dey do like person wey just chop breakfastWhich europea final
U no sabi
U dey hear dey talk plentyIn all your getting, get understandingWhich European final
U dey go front and backLol
See your life outsideI fit bet everything
U no sabi Which European final them dey talk aboutOya go back to where u copy am
So u go know weytin them dey talk abouyYet ur yeye no go allow u see amI even posted thisU can never changeBut all u do na to dey bring past ish to taunt personAll this one na front and backContinue and keep it up 馃挴Go back to where u copy am go get correct infoLol
Past issh
Where is the past iss??U see why I say understanding far from youAs u no get supporter na to run remainNow u go talk say I get bad mouthOga u no sabi weytin u copy and past
Accept amIf u can't understand all what I just said then free meI no dey good mood ooo I dey tell u oooU no even understand weytin you dey talk
U dey go front and back