Don't be surprised , he might have strike a deal with tapswap for promotionLol.
He no see shishi.
All is act of ignorance.
Werey wey first argue me that Yellow yes coin is the real one.
He even said that white yes coin have the best UI than the yellow one.
I asked him if he really know what UI is.
Na me fuck up go dey engage him sha馃槀馃槀If You Are Farming PIXELVERSE.... Please Fight Like 6 Times To Get Verified. 馃弮馃弮馃弮馃弮I don fight pass 6 timesCheck u go don get full green tickPixel don turn person to fighter jetA child of God does not used to fightWhy I dey lose anyhow naThanks you for the 20kHahahaha coz na me na 馃ぃ馃ぃ馃ぃI don too lose that fight every damn timeU no put reward and acceptNo put pass 10k o 馃槀
Na Tyson Fury you wan fight 馃槀There's going to be pixel feast at landmark next week Saturday. They said item 7 go choke馃槀馃槀No put pass 10k o 馃槀
Na Tyson Fury you wan fight 馃槀U never see the notai.. I dey shoot wetin no good馃槀馃槀馃槀I already fought more than 7 times yet not fully green yetI don play pass 10 like this