Invited two people, still never reach to claim
Them don reduce am to maybe people for me
You can invite even Catizen users, doesn't matter if it's new invitees
Every individual can support almost five persons daily, I mean when you use persons link, it counts for them daily
I will return yours tomorrow, I don use my daily support for today
How much gas fee did u use claim?
I've reached today's limit
DM the link. I'll do it tomorrow
They gave me fish tokens on my last spin though
Abeg wetin una dey do for catizen?
Them they farm engagement tbh
But I just wan see the end result
How we go do am
The thing just changed to diamond and that was it.
Always available
Basically you go con invite tire or find who go help you
We can help ourselves here in this group
Yeah at least to see if it's worth it
I have a new account I can help people with
I just need . diamond now
But you go still am ooo
Make one charitable soul help me
Apparently the spin refreshes each day so no claim=lost reward
Citizen people isn't it better Yu guys just Kuku organise yourselves and do this everyday?
It's for the money ooo
Dem dey drop Catizen for the money oo
I know I mean have it in an organised way
I am but haven't opened that app since three weeks
Wetin Una dey claim for catizen??
I'm playing catizen already