Words
42
Reading
1 min
Listen
Play
3y
Some people and aproko na 5&6, kai. Dem no dey mind their business, na to dey chuk mouth for matter wey no konsain dem.
Kasala burst for one person side in this post Aproko gone wrong
Link inside 👇

RE: LeoThread 2023-09-22 02:22