Words
54
Reading
1 min
Listen
Play
5y
Bro you valid jare...their matter don Taya person,na those old system of verification them still dey use...make dem try upgrade so that weytin dem go dey ask from customers go reduce..some of the things wey dem dey ask no really dey needed nah... Make Dem upgrade I beg. Thanks for dropping by,I really appreciate.
RE: So so pissed off...going to bank can be very frustrating and annoying!