RE: RE: No Clutter, No Stress: My Space-Saving Secret
You are viewing a single comment's thread from:

RE: No Clutter, No Stress: My Space-Saving Secret

Words
37
Reading
1 min
Listen
Play
1y

Una get money for this space lol. Me wey no get cabinet for kitchen or cupboard inside room, na Ghana must go I dey use pack my own clothes.

Everywhere fine sha, see different shoes and bag