A New Person On HiveNaija.

Words
215
Reading
1 min
Listen
Play
6y

Snapchat1081933352.jpg

Hi hi, glad to be here, sorry I flow more in English than pidgin hope you all will endure with me till I get professorship for pidgin abeg.馃槀馃槀馃槀馃槃馃榾
Well my name na Glory Edoho from Akwaibom state, Eket Local Government Area precisely. I am the first child and daughter in the family of four.

20.jpg

Eeehhhmmm dey things were I like pass na to sing, in shot song na my second name馃榾馃榾.
Again I no like person were carry lie sew like cloth, if I discover say na lie dem take born you, I don waka my own jejely leave you oo, before I offend papa God.
Well many things plenty for me to talk about me like this, but I gat to stop here for today.
But least I forget I got to know about this community from my friend evegrace@evegrace when I went to her blog to see what was popping there, and my joy new no bound to see that 9ja people don land the Hive platform, my happiness full.

IMG_20200210_172038.jpg

Well as time goes on, you go sabi me and I go sabi you too, but for the mean time ntim ba(Stay safe).
Obong idiong mofo(God bless una wella).
Byeeee.
Good morning all
Much love馃挀馃挀馃挀
Happy Sunday.

I remain

glotokens

Your 9ja Nightingale馃構馃構馃構馃構

A New Person On HiveNaija. | Ecency