RE: RE: Hive naija contest- I LIKE MYSELF
You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive naija contest- I LIKE MYSELF

Words
81
Reading
1 min
Listen
Play
6y

Monkey no fine but hìn màmá like am. If you no like short people, na him be say you no like yourself. My own issue with short people be say dem dey quick vex. All the food wey dem dey chop dey always go straight to their attitudes. The dash wey dey your name be say the name na compound name. If you wan understand wetin be compound name, send 20 hives to my wallet come holla at me for discord.

@gentleshaid: Monkey no fine | Ecency