Our money oh

Words
49
Reading
1 min
Listen
Play
9y

But why PDP nor get respect for Nigeria money sef? See how dem paint RANGE ROVER VOGUE wey dey make some people do ritual. And I wan even ask, which kine Evangelist Ejele even be sef, Evangelist wey he boys dey carry gun for election..... na wa for PDP! image

Our money oh | Ecency