dis steemit na mumu tin

duzti(25)
Published in
#quit
Words
60
Reading
1 min
Listen
Play
9y

See eh, me i don tire for dis tin dem call steemit or abi na skibii or simi.. mtcheew! Whatever.. i don drop 19 posts so far yet still notin enter my wallet.. nonsense.. as e dey hot now, i dey reason on how to deactivate my account comot for here.. make dem carry their money.. i nk want againsnake.jpg

dis steemit na mumu tin | Ecency