Afritunes week 171 | far away by dreambig10 (original song)

Words
221
Reading
1 min
Listen
Play
1y


‎Hello guys this is my entry for the week and I will be singing a song I wrote ✍️ myself. . . It's all about life of an hustler. I used pidgin my local language for it, hope you like it. .
‎
‎I love singing a lot. .
‎So I decided to give it a shot. .
‎This is my original lyrics. .
‎
‎>Lyrics
‎
‎Lately I've been on my mind oh
‎Locking 24/7 on my hustle.
‎Money matter don make me focus oh
‎Say the pressure e too much oh
‎
‎Where I come from me I nor dey again
‎Say my eye e don see tpain
‎All my feelings don fly away
‎Even tears e don dey away
‎
‎Money wey I dey find say e never dey
‎Nah make me dey
‎
‎Chorus
‎FarAway away away away away
‎Money matter don make me far away
‎FarAway away away away away
‎Money matter don make me far away
‎
‎
‎Verse
‎If I no get money
Tell me wetin I gain
‎24/7 I DEY ON MY GRIND
‎All my head dey rotate like Say me I wan craze
‎
Baba God make you bless me oh. .
‎
‎
‎
‎thank you for listening have a nice day
‎


▶️ 3Speak

Afritunes week 171 | far away by dreambig10 (original song) | Ecency