Making the steem social network better-block and delete button

davidgee(41)
Published in
#npc
Words
95
Reading
1 min
Listen
Play
9y


My country people how una dey? The mata wey we get to discuss today na very important one.
ogoowinner@ogoowinner u try well well this one wey you bring.
Me I feel say this delete and block button dey really important because as a person u suppose fit comot wetin you no want for you page.
As e be so if person comment wetin no good for your post nothing wey person fit do about am. So I beg those wey dey in charge to look into this matta wey dey very necessary. Una thank you.

Making the steem social network better-block and delete button | Ecency