Pidgin contest with @ogoowinner

danogun(43)
Published in
#npc
Words
197
Reading
1 min
Listen
Play
9y

images (16).jpeg

This week as i dey hustle go on and on and on andon na so i see the accoint wey ogoowinner just drop ooooo naijapidgin@naijapidgin. As i still dey reason hoe the account wan be na so i see say contest don commot. @Ogoowinner talk say one werey ditch her ontop matter wey she no do na y she dey reason the block button. Me gi talk say i dey reason block button because of some people wey no get chill at all. Some people no sabi wetin dem go talk as dem go dey chu shit for person post. So no fit favourpersin dem go still dey put favourer away. The tin never happen to me but i don dey c example for different blog. Me dey even ask my friend say if dem flag person post on top say me jo do any tinn weytin go happen, he no sabi . ahhhh if persin just dey beef my glory kor?? We gatz block am ni. We need this block button ti allow us restrict user and may be if nit block totally but put the persin under radia just as chetar dey control plagiarism.