HIVE OPEN MIC // "FOUR YEARS" BY STYL_PLUS: VOICE COVER BY @DANIKY

Words
431
Reading
2 min
Listen
Play
5y


Hello and welcome to my page. This is daniky@daniky and here is my entry to the #hiveopenmic week 95 an initiative of hiveopenmic@hiveopenmic. The theme of this week is titled "Nuevos Tiempos". Above is a video of my voice cover on the song titled "Four years don waka" by "Styl_plus" a popular group of Nigerian musicians. Kindly sing along with me as I proceed.

26uUsAjKTsXCDw7zixZR182JbFKvgzJ9YwsFpTVcRaGCmsqhA1unTgprHTJbjU62GgRkRib7W9osKHBzsNMdZXdBvAhn959wdRsf55w2r15XAx3Dh6xXEzHcSN2G7f1ahrnXZeUv9aGY1Wd4GJafDWvSDimFHv6arAEArJ.png


🎹🎼🎵🗣️🎶
Four Years Don Waka

Author: STYL_Plus

Oh yeah we still dey o
Four years don waka
We still dey carry go
Nobody waka nobody go solo
Baba God o our case e oo na Your grace o
Adupe o

… People talk say khaki no be leather
But we have stayed through the rain and the stormy weather
Whether dem like am or whether dem no send or whether dem pretend
We still dey o
People talk say one day e go better
But I say that today is already better
For my left and my right
I see Tunde and Zeal
Wetin I fee eel be say

… Four years don waka hmm
We still dey carry go carry go
Nobody waka nobody go solo
Baba God o ahahmm our case e oo na Your grace o
Adupe o I say
Four years don waka
We still dey carry go
Nobody waka nobody go solo
Baba God o Baba our case e oo our case na Your grace o na Your grace o
Adupe o hmm

Four years don waka yes
We still dey carry go carry go o
Nobody waka nobody go solo go solo
Baba God o my Father Lord our case e oo our case e o oo na Your grace o na Your grace o so we thank You Lord
Adupe o
Four years don waka yea I
We still dey carry go
Nobody waka nobody go solo
Baba God o Baba God o our case e oo our case e oo na Your grace o na Your grace o
Adupe o

Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o
… We still dey oo

🎹🎼🎵🗣️🎶

26uUsAjKTsXCDw7zixZR182JbFKvgzJ9YwsFpTVcRaGCmsqhA1unTgprHTJbjU62GgRkRib7W9osKHBzsNMdZXdBvAhn959wdRsf55w2r15XAx3Dh6xXEzHcSN2G7f1ahrnXZeUv9aGY1Wd4GJafDWvSDimFHv6arAEArJ.png

This is my entry to the weekly #hiveopenmic challenge. An initiative presented by hiveopenmic@hiveopenmic. For detail regarding this weekly initiative kindly click here.


Thank you for your time and support & Do have an awesome moment


Yours sincerely,
daniky@daniky


▶️ 3Speak

HIVE OPEN MIC // "FOUR YEARS" BY STYL_PLUS: VOICE COVER BY @DANIKY | Ecency