NIGERIAN PIGIN CONTEST @ogoowinner

Words
167
Reading
1 min
Listen
Play
9y

Hey, ogoowinner@ogoowinner yarn say make we talk wettin we like about steemit. Make I beg my readers first, make una no laugh my pigin ooooooo, as I dey only try.
How I take join steemit? Na one baby wey them dey call adejoke16@adejoke16 yarn the better tori of steemit to me, she come they show me the better better things wey steemit dey do for her life. Na him I talk say make I no carry last this matter.
I been join steemit this month, and since I don join this ogbonge platform na better better thing i dey see. I be person wey like to keep to myself, but since i join steemit I don dey try open myself to other people, and honestly I dey enjoy every bit of it. Steemit don add many better people to my friends list.
I dey sure say steemit go still do better for me.
Hope you no too laugh my pigin?

![19901_560044120699702_1980135648_n.jpg](

Na my secondary school be that...

NIGERIAN PIGIN CONTEST @ogoowinner | Ecency