All from@ogoowinner contest
As we all sabi na every time pidgin chanllenge dey pop up for inside my blog. Dis week na block button i go dy yan una about.
Block button na something wey i don dey reason before cos me self get issue with some people self. With the block button people way follow persin yan shit before no go get access to my post again , so them no go show them ugly face again. Them even fit modify the button wey he no go allow some user c persin wallet self. The wallet no support dey open to everybody. One button fit dey wey persin go fit indicate persin wey fit c the wallet. The block button fit work as dual function for both user and wallet self.so that one person no go dy yan nonsense when im see my blog i pray say dem go just do block button the tin go help to increase my privacy
Author of this content has low reputation.