Qualifying Ahead

Words
177
Reading
1 min
Listen
Play
2y

And person dey celebrate Bayern and PSG
Yes na

Arsenal don qualify normally before na

The lowest they can go is th
I no even peep after I see players wey go play
Those ones are playing har football
Lille wan kill feyernood
Atl茅tico Madrid.oh my goodness..what a run this season already
Thin rope ke.
Infact ehn, I don't know for una sef.

He say na reliable source he hear from. Na u create the rope?
He retired because he was tired but Barca went and brought him back.
Make I go check d line up self
Make ref over look this pk na
We know.
Inaki Pena na our first choice anyway.
Match too much abeg
Make uefa no try again
And I need Liverpool to draw in another ticket
Ah
Uno see the squads bfr u risk ?
Sterling suppose dey leeds by now.
Played the tickets yesterday.
U de look down on leeds o
Club wey big pass sterling
Wetin Morio abi na merimo dey celebrate?
Sterling don leave for them
A swear


image.png
Source

Qualifying Ahead | Ecency