
Aboy
@aboyA creative writer, Photographer, Adult facilitator, child-lover.
Resource Credits
Available
Used
RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?
My country people. This matter wey we dey yarn get k-leg oo. Seh no be last year wey our government rush call IPOB terrorist group? And how many people dem even kill? But see this wahala na, our presido