This content was deleted by the author. You can see it from Blockchain History logs.

NIGERIAN YOUTHS ARE NOT LAZY

U5drwfAN1itCegp2NzWKpYwrUUTjr4y_1680x8400.jpeg
Wey that baba wey say we the good youth of Nigerian citizen are lazy. I wan prove to you say we no dey lazy.

Show me where in any civilized country, where a student wey dey enter class dey face his study go be the person wey dey train his/her self for university till e reach degree level.

Me wan yan you say if u dey their talk say we dey lazy nah you lazy pass because you neva dey useful to us Nigerian youth since you enter that sit. Please do comot there make another person wey get better sense and who go dey useful to us come lead us (youths) to glory and greatness.

A father wey no say him children no good no go be the one to carry him children comot for public come dey disgrace them instead him go follow dey cover them up. Even if we dey lazy why you dey cast us like that for public channel wey everyone wey dey for this world dey watch............lol

Oga Buhari we Nigerian youths no dey lazy if you want I go prove it to you soteeeeee u go hear am