This content was deleted by the author. You can see it from Blockchain History logs.

LOVE

heart-on-lightwall-picture-id545580439.jpg
imagesource

I no sabi blow English but I fit tell you say I LOVE YOU
My Geography na kpom kpom but I sabi sayWHERE you live; na in my HEART
I dey bad for History but i REMEMBER di first time i see you
My Chemistry na zero but I can tell wetin be di REACTION when you smile

couple-in-love-picture-id539466786.jpg
imagesource

I am BAD in PHYSICS but I sabi di INTENSITY of SPARK in my EYES when dey SEE you
I fit be olodo for every subject but make I tell everybody now; I go pass all subjects if di TOPIC na YOU.

I thank all of una wey stay to read my post...thanks for the upvote and comment..