The End : A Freewrite

Aswr big time na for this Kain match sterling day get advantage

And te sterling cp no dey ready to make sterling leave chelsea
Oloribu fofana misplaced a yards long pass
Werey midfielders watched kovacic chest ball, drive with the ball and shoot. Werey keeper wey near where ball dey go decided to do e like a fish 😂😂
Wetin happen?
As Walker no play
Make dem just give me osimhen
Walahi
Leave the keeper o

That guy no good I'm and colwill
Both of Dem na gbeff seh
Bro, Sanchez was closer to that corner 😂😂 even analyst talk 😂😂
This colwill just useless.. first goal was on him
Them still dey remind Chelsea say sterling get yrs contract
E no fii shift jst standstill
Oya, him suppose catch

Ge don end

Chelsea - City
If u de there shoes u go comot?
Day for jst sell m for Brighton then
Thunder fire Napoli
I go only agree for to comot if another offer wey big pass the current wages show up
Which no one will offer sterling at this stage of Is career
Make he dey go Saudi jare
But if Saudi no come, if he na my uncle, I go tell make he run down him contract
U get it
Na only Saudi fit offer such an ount
He must run down

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now