Total Care : A Freewrite

Klopp looking like he lost his Nokia Touch phone.
I know.. But Liverpool Arsenal and Manchester City are total embarrassment.
No be today the man dey do face like person wey dey suffer Sha 😂😂😂.
Una sabi cap mumu thing ehnn.. no wonder Chelsea get over 15 champions league because they sabi play cup competition.
Like you are really talking? Like you are really responding to that Chelsea mention.. Rubbish.
Una no get any right to compare Chelsea to Liverpool...una sabi play cup according to una...and uno get the trophy pass me.
Exactly what I am saying.. U should be ashamed to respond to that message.
This one is different, bringing Chelsea into the equation is not I don't understand..the big three play nonsense we know..uno even qualify for something and una de say if na chelsea

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
1 Comment
Ecency