Seeing Complains : A Freewrite

freewrite.png

Better than losing first home match
Season go long oo
Everybody dey anticipate
No b small
I trust borehole to sign more next week because of this draw
Barcelona really wants Nico Willis 💯
Them no do yanga again? 😂
Shey them dey do yanga
Now, when they get Nico and perform like Messi era, some crazy Chelsea fans go talk say Yal played with the best players in the world wey make dey win Balogun award and also become a goat
Them don borrow money to buy

Omoh omoh omoh
Make una run away from straight wins this season ooo..he be like e go rough playing that option
I swr
The way small odds cut cut today ehn
Wetin bet do me yesterday I no sure say I go play bet till next year
So soon? 😀😀
Them don chop my tomorrow transportation
Bro iso Inu eku ni
Them don chop my own months flex
Dey play

This season fit go dangerous o 😀
Na Leicester city kill me yesterday
I gave them goals after first half :Ft them flog them :

Shakter donesk and norjelland don ruin me today
Now benfica too de collect

Season nova start see Complains 😂😂
Hahaha
E fit go red this season o 😁
By Friday, we go predict season again 😂
We fit they predict every month the way i de see o

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now