Even Hatred : A Freewrite

Y'all can hate sterling all you want,even I hate him
But he's not better than sterling
If we think buying Sancho is an upgrade to sterling
It's going to be a really long season for us.
Dis Man... Make Chelsea kukuma buy all players for Europe now😂😂
Except yes
Arsenal better no f up oo.. e no go funny
They will always FF UP UP
Getat
E go funny
Face your club sir
Face your servette play off sir

Does it matter? Wether Serviette or Takeout or foils 🌚
Wetin rival fans dey tag us that year... Chpions league play off and top merchant 😂😂

Our story dun change
Change is constant 💯
All these Chelsea fans wey here wey dey drop top table at arsenal on top, I know your agenda

If na the b Chelsea, see Pep Guardiola for don tell all them Rodri, Stones and co to resume since!

But baba don look fixtures, na Chelsea we go play first, he say, boys please enjoy ur holiday, no stress for England. Lol I guess we are all Fulh tonight right? Man U will win
Well maybe needed to do that to get a bigger club like United.

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now